DOWNLOAD Music: Draelee Feat Ojjmanuel – Only You
Ojjmanuel dropped his anticipated masterpiece vibe featuring Draelee which they tagged “Only You”
The wonderful record was produced by Vi Mixedit.
Plug Up Now!
View The Lyrics Below:
VERSE 1
Shawty tell me sey
She no dey do again
Say she wan to meet yahoo boy wey go pay
Shey Na unto sey I nova get the fame
I’m gonna get the paper
Bae I promise to come for you later
Cos this girl I want to wife her
She connected to my heart like a wifi
Cos Na you,na you,Na you
Nobody fit do you like I wanna do you
With you,with you,with you
Wanna spend all my life with you
CHORUS
Sey Na only you I want o
Sey Na only I need
Challenge you dem no reach
Girl you got me off my feet x2
VERSE 2
She so Pretty pretty oh my Nigga
Take you round the whole Africa
Baby girl i no Dey buga x2
Cause my mama want to meet you
My papa want to see you
Iwo ni ma ba ku
Baby this your body no be here
When I Dey with you I no Dey fear
Say For this your love I no relent
Even if Dey talk bad I no care x2
Cos Na you,na you,Na you
Nobody fit do you like I wanna do you
With you,with you,with you
Wanna spend all my life with you
Oya baby redi redi
Like the way you shemi shemi shemi
Like the way you shake it shake it shake it x2